Joy Is Coming Lyrics by Fido

Admin Avatar

Posted by GrammyBoi TrustOkay

Fido - Joy Is Coming

Joy Is Coming Lyrics by Fido

Fido – Joy Is Coming Lyrics

Yee

Oosha!

He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff you dey hiss

Comot body no dey disciplined

Put on shoe make you stand at ease

All your sorrow make you dance dem free

If he no be galala I go give dem Fuji

Wàn má jóooo

Ijó oooooo yeee

Ijó oooooo yeee

Ahhh

Moni ma Jo yeeee

Ijó oooooo yeee

If he no be galala I go give dem Fuji

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Moni early in da morning

Up nepa

Up nepa

Oluwa ti muná dé

Awon temi Shana wolé

Do me gently do me tender

Awon kele gbori wolé

Awon temi gbori wolé

Yeee

He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff you dey hiss

Comot body no dey disciplined

Put on shoe make you stand at ease

All your sorrow make you dance dem free

If e no be galala I go give dem Fuji

Wàn má jóooo

Ijó oooooo yeee

Ijó oooooo yeee

Ahhh

Moni ma Jo yeeee

Ijó oooooo yeee

And if e no be galala I go give dem Fuji

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Modupe fo oluwa fo oluwa yeee

Joy is coming

Joy is coming

Moni early in da morning

Love me gently, love me tender

Up nepa

Up nepa

Oluwa ti muná dé

Awon temi Shana wolé

0 comments on "Joy Is Coming Lyrics by Fido"

Leave a Reply

Seyi Vibez – Children Of Africa EP
1
Shallipopi – Laho
2
Burna Boy – Update
3
Ruger – Jay Jay
4
Asake – WHY LOVE
5
Adekunle Gold – Obimo
6
Ayra Starr – All The Love
7
Joeboy – SMH Ft. Tempoe
8
Rema – Baby (Is it a Crime)
9
ODUMODUBLVCK – PITY THIS BOY ft. Victony
10
close